Music Lyrics: Korede Bello - Godwin

Mavin...
Eh eh
Eh eh..
Korede bello
Don jazzy again o
Omo lope
Mega superstar o
O na na o
I don get alert...God Win
And i don pay my rent...God Win
Them been wan fall my hand but God Win
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win o
na God win o
na God win o
Anything them do na God Win o
na God win o
na God win o
I don change my name to GodWin
And omo i don buy motor...GodWin
Them say my market no go sell but GodWin
And them been say i no go blow, but God Win them my broda
Make them try their luck my God go Win
My God win o
My Lord win o
Anything them do na God go Win
na God win o
na God win o
As you don pass exam na God Win
And dem bin say you no go pass but God Win
You wake up see today lasun na God Win
Robbers dey rob dem no see you broda
Dem no see you my sister
na God win o
na God win o
na God win o
Anything them do na God win o
na God win o
na God win o
As na your wedding day na God Win
And e don tey wey you dey find but God Win
So we go pop champagne today...God Win
We go dance, dance, dance cause God Win o
Elelele
Anything you win na God Win
And if you win election my broda God Win
Like if you win contract my friend God Win
And if you check the countdown my broda na God Win
And if your market selelele

na God win o
na God win o
na God win o
Anything them do na God win o
na God win o
na God win o
Why you no go dance, na God Win o
na God win o
na God win o
na God win o
Anything them do na God win o
na God win o
na God win o
----

No comments:

Post a Comment

Help Us To Serve You Better By Sharing This Post And Dropping Your Comments Below

Go Social With Us Via: Facebook And Twitter For Latest Updates

How To Download Any Video From Youtube, Instagram And Others

Ever tried to download your favourite or an interesting video from youtube.com, instagram.com and others without the possibilities? You'...